Lyrics: I concur By Timaya ft Don Jazzy - Latest Lyrics | Naija Musics | Foreign Musics | Gospel Musics | Worship Songs | Notjustlyrics

YOU MIGHT ALSO LIKE :

Post Top Ad

Your Ad Spot

Friday 2 September 2016

Lyrics: I concur By Timaya ft Don Jazzy

ARTIST: Timaya ft Don Jazzy

TITLE: I concur


leggo
i concur
don jazzy

chorus – timaya]
boy no fine i concur
say i short i concur
me i’m rich i concur
everything i concur
i like woman i concur
i like to make una dance i concur
nwanne shack alcohol oh oh
[verse – timaya]
see a guy like me before
have you ever seen a guy like me before
after all these talking i still dey scatter the floor
anywhere you go na so my music e go  

[bridge – timaya]
leggo kpekele
shake your kpekele
kpekele jump around and kpeke
kpekele jump around and kpekele
make sure you start to dey kpekele
[chorus – timaya]
eh ehn concur
concur
yeba concur
i concur
i dey killy beat i concur
make you whine your bottom
nwanne shack alcohol oh oh

[verse – timaya]
ahan, orugo ahan
see, me i know say the people dem love me
and i know oh
na baba god dey bless me and i know oh
them a love my style eh
i dey make dem happy
people dem love my style eh
dem say i dey make dem happy
the mama and the papa dem know me
children just dey happy
my brother shack alcohol oh oh
[bridge – timaya]
leggo kpekele
shake your kpekele eh
kpekele jump around and kpeke
kpekele jump around and kpekele
make sure you start to dey kpekele
[chorus – timaya]
eh ehn concur
concur
yeba concur
i concur
i dey killy beat i concur
make you whine your bottom
nwanne shack alcohol oh oh
[verse – don jazzy]
don jazzy
oya ask around
i be the one dem dey talk about eh
anything i touch e dey turn to gold
na baba god eh
o ne we gi eh
o ne we gi eh
******
wey gboya eh
osukor eh
osukor sukor eh
osukor su wai gbi yai biko
dabansin….oya pass
i concur
don jazzy concur
timaya concur
oya why dem nor go run come eh
my head too big i concur
i get big nose i concur
i too dey floss i concur
as the big head burst dem concur
i dey kill with beat but i concur
know i’m liking you for talk
i dey make dem shakitibobo
everybody shakitibobo
hey baby, hey baby
oya make i touch your bottom
hey baby, hey baby
oya make you shake your bumbum
[bridge – timaya]
leggo kpekele
shake your kpekele
kpekele jump around and kpeke
kpekele jump around and kpekele eh
make sure you start to dey kpekele
[chorus – timaya]
eh ehn concur
concur
yeba concur
i concur
i dey killy beat i concur
make you whine your bottom
nwanne shack alcohol oh oh

THE END!

No comments:

Post a Comment

If you enjoyed this,drop your comment below:


Disclaimer! Opinions expressed in the comment box are those of the blog visitors and does not in a way reflect the view of Notjustlyrics

**Drop your comment in the comment box

For Music promotion and enquiries,contact us +2348138084871

Post Top Ad

Your Ad Spot