Lyrics: Personally By PSquare - Latest Lyrics | Naija Musics | Foreign Musics | Gospel Musics | Worship Songs | Notjustlyrics

YOU MIGHT ALSO LIKE :

Post Top Ad

Your Ad Spot

Sunday, 4 September 2016

Lyrics: Personally By PSquare

ARTIST: PSquare

TITLE: Personally


Personally personal personally
Personally personal personally

Verse 1
Personally i rock your body
I promise you go home
You won’t tell your daddy
I’ll give it to you like you’ve never had it
Swimming *** chin chin like speaking Chinese
Ehn… na wetin be this
Baka boomboom…na wetin i see
Saga.. And she no wan gree
She talk say no wan leave
Chorus
Eh
I no go lie
The things wey dey my mind
When i see you dancing girl
You got me high
And if you want to try
Gbege go dey tonight
Cos i’m in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally.. I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you
Verse 2
Personally.. professionally..
I see what you’re doing intentionally
Girl me want it physically
So give it to me give it to me radically
Emotionally.. psychologically
You’re turning me on biologically
Sexually.. dramatically
And she talk say she no wan leave
Chorus
Eh
I no go lie
The things wey dey my mind
When i see you dancing girl
You got me high
And if you want to try
Gbege go dey tonight
Cos i’m in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally.. I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you

Verse 3
Girl exceptionally
The reason na spiritually
Money speaking
So drastically
Magically.. internationally
Haba..habatically
Grammar… na for dictionary
Saga..but she no wan gree
She talk say she no wan leave
Chorus
Eh
I no go lie
The things wey dey my mind
When i see you dancing girl
You got me high
And if you want to try
Gbege go dey tonight
Cos i’m in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally.. I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you


THE END!

No comments:

Post a Comment

If you enjoyed this,drop your comment below:


Disclaimer! Opinions expressed in the comment box are those of the blog visitors and does not in a way reflect the view of Notjustlyrics

**Drop your comment in the comment box

For Music promotion and enquiries,contact us +2348138084871

Post Top Ad

Your Ad Spot