Lyrics: Temptation By PSquare - Latest Lyrics | Naija Musics | Foreign Musics | Gospel Musics | Worship Songs | Notjustlyrics

YOU MIGHT ALSO LIKE :

Post Top Ad

Your Ad Spot

Sunday, 4 September 2016

Lyrics: Temptation By PSquare

ARTIST: PSquare

TITLE: Temptation


Pom pom pom pom pom…pom pom…pom pom
Pom pom pom pom pom…pom pom…pom pom
This na temptation i say this na temptation
With a little confusion
Infatuation. . O lord
All my friends dey call me number 10
Cos i dey play like okocha
Dey score like ronaldinho
Honey biko, no start wetin you no go fit finish
I no be george finidi, uh oh
I cannot deny it,
Cos i dey see you dey eye me
Something been dey bite me
And i dey like, don’t wanna hurt my wifey
Girl cant you see

When i sleep is you
When i dream is you
When i wake is you
When i eat is you
Everything i do
Why must it be you
Girl can’t you see its true
You dey make me dey go o
Pom pom pom pom pom. . . Pom pom . . . Pom pom
Even though you dey, i dey feel like to go o
Pom pom pom pom pom. . . Pom pom . . . Pom pom
I’m sorry my wifey, she dey make me dey go o
Pom pom pom pom pom. . . Pom pom . . . Pom pom
The feeling is so strong, i dey feel like to go o
Pom pom pom pom pom. . . Pom pom . . . Pom pom
This na temptation o lord

I been dey try make i rush
Make our body brush
O girl, i was tempted to  touch…..tempted to touch
But there was nothing i could do
i just became a fool
Ey…na wetin man go do
Girl i no mind make e rain on me
I’ll give it to you
While you give it to me
Girl it strikes like a thunder,
Dey make me dey wonder
No wonder
When i sleep is you
When i dream is you
When i wake is you
When i eat is you
Everything i do
Why must it be you
Girl can’t you see
You dey make me dey go o
Pom pom pom pom pom. . . Pom pom . . . Pom pom
Even though you dey, i dey feel like to go o
Pom pom pom pom pom. . . Pom pom . . . Pom pom
Ey i’m sorry my wifey, na she dey make me dey go o
Pom pom pom pom pom. . . Pom pom . . . Pom pom
The feeling is so strong, o di so strong right now
Pom pom pom pom pom. . . Pom pom . . . Pom pom
This na temptation
My brother, this na temptation
Oh oh oh oh oh….oh
Oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh….oh
Oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh….oh
Oh oh oh oh oh
For this type of game, wey we go play
No red card , no red card
This na temptation, o lord
When i sleep is you (na with you)
When i dream is you (na only you)
When i wake is you (oh ay)
When i eat is you (o lord)
Everything i do (eh)
Why must it be you (oh no)
Girl can’t you seeeee
You dey make me dey go oooo
Pom pom pom pom pom. . . Pom pom . . . Pom pom
Even though you dey, i dey feel like to go o
Pom pom pom pom pom. . . Pom pom . . . Pom pom
I’m sorry my wifey, na she dey make me dey go o
Pom pom pom pom pom. . . Pom pom . . . Pom pom
The feeling is so strong, i dey feel like to go o
Pom pom pom pom pom. . . Pom pom . . . Pom pom
This na temptation
O lord even though you dey
i dey feel like to go o
Oh oh oh oh oh….oh
Oh oh oh oh oh
I dey feel like to go o
This na temptation (repeat till end)


THE END!

No comments:

Post a Comment

If you enjoyed this,drop your comment below:


Disclaimer! Opinions expressed in the comment box are those of the blog visitors and does not in a way reflect the view of Notjustlyrics

**Drop your comment in the comment box

For Music promotion and enquiries,contact us +2348138084871

Post Top Ad

Your Ad Spot