Rara lyrics By Tekno - Latest Lyrics | Naija Musics | Foreign Musics | Gospel Musics | Worship Songs | Notjustlyrics

YOU MIGHT ALSO LIKE :

Post Top Ad

Your Ad Spot

Saturday, 10 December 2016

Rara lyrics By Tekno


TEKNO RARA LYRICS

My Country people
Them dey talku talku
Them just dey perambulate
So so story, story every year oh ah
Nepa no bring light oh (2x) ah
Generator wan tear my ear (2x) oh oh oh
Plenty greedy men (2x) for there oh
Take project oh, forgeti na the matter

[Hook]
Forget about the big things oh
Say make we talk about the small things oh
Eh Aye aye oh, aye o pe meji oh
Forget about the big things oh
Say make we talk about the small things oh
Eh Aye aye oh, aye o pe meji oh
[Chorus]
Rara oh, Rara oh yeah
Agbada, jangbaja, ** Olagbada
Rara oh, Rara oh yeah
Agbada, jangbaja, ** Olagbada




[Verse 2]
Oluwa wey dey bless me (amen)
Shey e go bless you too (amen)
Bless your papa oh (amen)
Bless your mama oh (amen)
Oluwa wey dey bless me (amen)
Shey e go bless you too (amen)
Bless your papa oh (amen)
Bless your mama oh (amen)
See me i see you
Gbadura fun mi eh
Loke loke oh, baba adeleke oh
International something
Its a big situation
Them pack our money oh
Take to other nation
Invest for your country oh, make it a better place
Spend money for your country oh, make it a better place
[Hook]
Forget about the big things oh
Say make we talk about the small things oh
Eh Aye aye oh, aye o pe meji oh
Forget about the big things oh
Say make we talk about the small things oh
Eh Aye aye oh, aye o pe meji oh
[Chorus]
Rara oh, Rara oh yeah
Agbada, jangbaja, ** Olagbada
Rara oh, Rara oh yeah
Agbada, jangbaja, ** Olagbada


[Verse 3]
I go obodo oyibo, i go dey hurry to come back oh
And when i come back oh, i go dey hurry to go back oh
I no get charge oh, my phone don die
No fuel for generator oh, everyday situation
Pem pem pem pem pem pem pem pem pem pem
Pem pem pem pem pem pem pem pem pem pem
No no no no no no no no no no
No no no no no no no no no no
My Country people
Them dey talku talku
Perambulation
Story story oh, story everyday
THE END!

No comments:

Post a Comment

If you enjoyed this,drop your comment below:


Disclaimer! Opinions expressed in the comment box are those of the blog visitors and does not in a way reflect the view of Notjustlyrics

**Drop your comment in the comment box

For Music promotion and enquiries,contact us +2348138084871

Post Top Ad

Your Ad Spot