Lyrics: If I get moni eh by Magnito - Latest Lyrics | Naija Musics | Foreign Musics | Gospel Musics | Worship Songs | Notjustlyrics

YOU MIGHT ALSO LIKE :

Post Top Ad

Your Ad Spot

Wednesday 8 March 2017

Lyrics: If I get moni eh by Magnito

Image result for lyrics of rubber by magnito

If i get money eee I no go dey comort I go build shopping i go build them say my comot
I will marry fifty wife and I go make sure the thirty of them came from North i go look there name and change their name caller To comfort I will put myself into position were you will ever see me you go comot If i get money eee Jennifer i go die for your matters
i go buy 50 iPhone And i will make sure 50 million go for the data If i give you the lamba you will give me The ginger na trade by batar If your name is till miko power Na jees he go scatter If i get money eee I will sign all this artist I will sign timaya 2face soundsultan Wetin be jangba jantis I will make sure i change mike From lagos move down to the southise I will buy properties in ikoyi I will make sure i won't not an outise Raba eee Raba raba eee If i get money I go enter Miami I will make sure The enter carry moopo and army I go win all the award from mtdpdown to the Primary Soon how much workers in Nigeria Users to panic If I get money eee I will spend it in dubai I qeue like you won buy article Mallam yen rufai I will make money like abacha And whole person things i go buy I will give some to the less privilege Cause God na provide If get money eee Some people go delete Na this what we go listen to Na he go be the heat Slippers on the road daily i will make sure day na legit I will make sure na this dj Kenny go repeat Raba eee Raba raba eee

No comments:

Post a Comment

If you enjoyed this,drop your comment below:


Disclaimer! Opinions expressed in the comment box are those of the blog visitors and does not in a way reflect the view of Notjustlyrics

**Drop your comment in the comment box

For Music promotion and enquiries,contact us +2348138084871

Post Top Ad

Your Ad Spot