Lyrics: Bring it on By PSquare ft Dave Scott - Latest Lyrics | Naija Musics | Foreign Musics | Gospel Musics | Worship Songs | Notjustlyrics

YOU MIGHT ALSO LIKE :

Post Top Ad

Your Ad Spot

Sunday, 4 September 2016

Lyrics: Bring it on By PSquare ft Dave Scott

ARTIST: PSquare ft Dave Scott

TITLE: Bring it on



Hoo hoo hoo hoo
Bring it on, bring it on
You woo wooo wooo o
You woo woo
Bring it on
You woo woo woo
You woo woo
Oh


Verse
Life no dey sweet o eh
If some people no dey hate o
So use your number six o
Dey calculate, you go see the ratio
The beef sef na meat o
Whether na asun dem relate o
So bring your own crayfish o
We go mix o
Oh na
Chorus
Oh o o
Shey na dem talk say, we no go blow o o
Oh o o
Shey dem dey see us now
We don dey glow o
Take a look at me now ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can’t you see

Hook – Dave Scott
I don’t care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what’s right, never give up on it
Bring it on
Bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don’t you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don’t you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-rise
Bring it on
Verse:
This life e no easy
So much hustling and bustling
Everyone is struggling
So make you no dey believe say
Since everyone is chasing
You never gonna make it….lai lai
Never say No uh
Never give up
Keep your head up
Standing tall
And for sure uh
You go turn it up
Burn it up
Turn down for what

Chorus
Oh o o…eh
Shey na dem talk say, we no go blow o o
Oh o o
Shey dem dey see us now
We don dey glow o o
Take a look at me now ah ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can’t you see
Hook – Dave Scott
I don’t care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what’s right, never give up on it
Bring it on
Bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don’t you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don’t you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-rise
Bring it on
Hook – Dave Scott
I don’t care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what’s right, never give up on it
Bring it on
Bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don’t you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don’t you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-rise
Bring it on


THE END!

No comments:

Post a Comment

If you enjoyed this,drop your comment below:


Disclaimer! Opinions expressed in the comment box are those of the blog visitors and does not in a way reflect the view of Notjustlyrics

**Drop your comment in the comment box

For Music promotion and enquiries,contact us +2348138084871

Post Top Ad

Your Ad Spot