Lyrics: Call heaven By Paul Okoye - Latest Lyrics | Naija Musics | Foreign Musics | Gospel Musics | Worship Songs | Notjustlyrics

YOU MIGHT ALSO LIKE :

Post Top Ad

Your Ad Spot

Sunday 4 September 2016

Lyrics: Call heaven By Paul Okoye



ARTIST: Paul Okoye

TITLE: Call heaven


Make somebody please, call heaven
Make I tell my mama, say e don happen
Oh papa, na that level, ehya
Wey I promise you say, e no go happen
If to say, una dey
For everything wey dey happen today
E for be say, we no go misbehave
How man go dey concentrate
Wherever you are
We no be who we are
Cause if to say, una dey
For everything wey dey happen today
E for be say una go intervene
Cause right now everything na pain
See your children dey misbehave
See the fans all of them dey shame

THE END!



*this is one of my best Musics from the Okoyes

No comments:

Post a Comment

If you enjoyed this,drop your comment below:


Disclaimer! Opinions expressed in the comment box are those of the blog visitors and does not in a way reflect the view of Notjustlyrics

**Drop your comment in the comment box

For Music promotion and enquiries,contact us +2348138084871

Post Top Ad

Your Ad Spot