Lyrics: Chop my money By PSquare ft May D - Latest Lyrics | Naija Musics | Foreign Musics | Gospel Musics | Worship Songs | Notjustlyrics

YOU MIGHT ALSO LIKE :

Post Top Ad

Your Ad Spot

Sunday, 4 September 2016

Lyrics: Chop my money By PSquare ft May D



ARTIST: PSquare ft May D

TITLE: Chop my money

E get this fine baby
Her body na die nwa baby
We suppose to live like family
Eh…I no dey lie (no dey lie)
There’s nothing stopping me
She dey feel my swag
And I get money
I dey try my best I be somebody
Cos I am living life
This girl dey make me high high (high high)
I dey feel this baby
You no go believe
This girl na die ee-iii, die ee-iiii
If you see this baby
Tell am say



She must chop my money
Chop my money
Chop my money
Cos I don’t care
Chop my money
Chop my money
Chop my money
Cos I don’t care
I don’t care (don’t care)
I don’t care (don’t care)
I no fear
Cos I get am plenty
I don’t care (don’t care)
I don’t care (don’t care)
I no fear
Cos e no dey empty
It’s Mr MayD
Ahh…say the love wey I get for you na Jackie Chan
Somersault and stunt for you, you know I can
Farabale ko ma lo le
Omo ele I get pepper
Je n ba e soro, kilon sele
If you see her eee-eyes (eeee-eyes)
You no go believe, she’s looking at me
My temperature dey riiiii-rise (riii-rise)
If you see this baby, tell am say

She must chop my money
Chop my money
Chop my money
Cos I don’t care
Chop my money
Chop my money
Chop my money
Cos I don’t care
I don’t care (don’t care)
I don’t care (don’t care)
I no fear
Cos I get am plenty
I don’t care (don’t care)
I don’t care (don’t care)
I no fear
Cos e no dey empty
I’ll hit you up (up)
You no go ever ever run down
Baby run down baby run down
And when I am done (done)
Tell me if you want some more baby (some more)
I got plenty dollars in my name
Plenty naira in my names
Plenty dollars in my name, in my name, in my name
Plenty dollars in my name
Plenty naira in my names
Plenty dollars in my name, in my name, in my name

This girl dey make me hiiii-high (hiiii—high)
I dey feel this baby
You no go believe
This girl na die ee-iii, die ee-iiii
If you see this baby
Tell am say
She must chop my money
Chop my money
Chop my money
Cos I don’t care
Chop my money
Chop my money
Chop my money
Cos I don’t care
I don’t care (don’t care)
I don’t care (don’t care)
I no fear
Cos I get am plenty
I don’t care (don’t care)
I don’t care (don’t care)
I no fear
Cos e no dey empty
I got plenty dollars in my name
Plenty naira in my names
Plenty dollars in my name, in my name, in my name
Plenty dollars in my name
Plenty naira in my names
Plenty dollars in my name, in my name, in my name
Plenty dollars in my name
Plenty naira in my names
Plenty dollars in my name, in my name, in my name
(Repeat till fade)


THE END!

No comments:

Post a Comment

If you enjoyed this,drop your comment below:


Disclaimer! Opinions expressed in the comment box are those of the blog visitors and does not in a way reflect the view of Notjustlyrics

**Drop your comment in the comment box

For Music promotion and enquiries,contact us +2348138084871

Post Top Ad

Your Ad Spot