Lyrics : FIA - Davido - Latest Lyrics | Naija Musics | Foreign Musics | Gospel Musics | Worship Songs | Notjustlyrics

YOU MIGHT ALSO LIKE :

Post Top Ad

Your Ad Spot

Saturday 16 December 2017

Lyrics : FIA - Davido

Lyrics : FIA - Davido


FIA - Davido  - Here Is the lyrics of " FIA " by Davido . Learn How to sing "FIA" by Davido

Check out the Lyrics of the song below and sing along when next you Jam the song again ðŸ˜Ž Don’t dull.
Intro]
Fire! Fire!
Dab, make I dab (haba!)
Give me love, make I love (I do!)
Place no other one above (haba!)
D–n!! Fresh on the beat
[Verse 1]
Shawty want a million dollar (sekpe!)
Say make I wire wire
Turn me to wana cover oh (maga oh!)
She say all na friends are
Living davi da loca
I dey form Yemi my lover (ahhhn!!)
[Pre-Hook/Chorus]
Yeah! You for dey for me (you for dey!!)
When the boy dey hunger (you for dey!!)
I for try for you oohhh ehhh
But you say, if you no get money, hide your face
(I hide my face)
Make another man pikin, run my race
[Hook/Chorus]
Yeehh! I love you, no mean say, if you say make I put one hand for Fire
Fire Fire burn them
I go put hand for Fire ooh
E no mean say, if you say make I put one leg for Fire
Fire Fire burn them
I go put leg for Fire ooh
[Bridge]
Dab, make I dab (haba!)
give me love, make I love (I do!)
Place no other one above (haba!) (x2)
[Verse 2]
Sukura kilo ko si o, yeehhh!!
Suku shaker, I am shoe maker
Yeehhh!!!
Caroline save your drama
I don’t need it for the Soap Opera
Hola Hola, Mr olopa, am not here to cause wahala
More Music @ Naijaloaded.com
Hello diva, save your drama, you don’t need me in your Soap Opera
[Pre-Hook/Chorus]
Yeehhh!! You for dey for me (you for dey!!)
When the boy dey hunger (you for dey!!)
I for try for you oohhh ehhh
But you say, if you no get money, hide your face
(I hide my face)
Make another man pikin, run my race
[Hook/Chorus]
I love you, no mean say, if you say make I put one hand for Fire
Fire Fire burn them
I go put hand for Fire ooh
E no mean say, if you say make I put one leg for Fire
Fire Fire burn them
I go put leg for Fire ooh
[Bridge]
Dab, make I dab (haba!)
give me love, make I love (I do!)
Place no other one above (haba!) (x2)
[Pre-Hook/Chorus]
Yeehhh!! You for dey for me (you for dey!!)
When the boy dey hunger (you for dey!!)
I for try for you oohhh ehhh
But you say, if you no get money, hide your face
(I hide my face)
More Music @ Naijaloaded.com
Make another man pikin, run my race
[Hook/Chorus]
I love you, no mean say, if you say make I put one hand for Fire
Fire Fire burn them
I go put hand for Fire ooh
E no mean say, if you say make I put one leg for Fire
Fire Fire burn them (Mix Monster!)
I go put leg for Fire ooh
[Outro]
Fire burn dem bomboclaat yeah
Hahahaaaa
Cheee!! cheee!!!

No comments:

Post a Comment

If you enjoyed this,drop your comment below:


Disclaimer! Opinions expressed in the comment box are those of the blog visitors and does not in a way reflect the view of Notjustlyrics

**Drop your comment in the comment box

For Music promotion and enquiries,contact us +2348138084871

Post Top Ad

Your Ad Spot